
Highly talented Nigerian superstar, Damini Ebunoluwa Ogulu, known professionally as Burna Boy came through with this song titled, African Giant.
With production assistance from Kel P & Benjamin Zill, the song serves as the intro track on his 4th studio album of the same title, African Giant.
Lyrics;
[Chorus]
Tell ’em Africa we don tire
So here comes the African Giant
Many, many people don’t try ah
But you can’t test the African Giant
Emi omo logo logo
E no get person way me no know
Making dem loko oh no
Make you no dey do like Otokoto
[Verse 1]
See nobody do it better‚ better than me
Can’t nobody do it better‚ check am and see
I know say one day e go better‚ I go carry grammy
Because anything wey better require planning
E done be, e done bi o
Nothing you can do
Because God no go give you more than you can handle
Na so dem mama go halla ‘ebelebe buo’
Na so dem papa go hala ‘ebelebe buo’
Ogododelugo chi chi (6x)
Ele li le le oo
[Chorus]
Tell ’em Africa we don tire
So here comes the African Giant
Many, many people don try ah
But you can’t test the African Giant
Emi omo logo logo
E no get person way me no know
Making dem loko oh no
Make you no dey do like otokoto
Listen and Download Below:-


Subscribe to MX TV
Do you find Morexlusive useful? Click here to give us five stars rating!