Songs

Singah – Attencion

DOWNLOAD AUDIO MP3: "Attencion" song by Singah

comments

DOWNLOAD AUDIO MP3: "Attencion" song by Singah
Singah – Attencion

Talented Nigerian singer and songwriter, Fabian Okike better known by his stage name Singah comes through with this amazing song he labeled “Attencion”.

The song was produced by Shugabeatz.

Listen and share your thoughts below!

DOWNLOAD MP3

Subscribe to MX TV

Lyrics:

Uh, oh, uh, oh, uh, oh

 

Comment tu t’ appelles bebe

I just wan know your name uhn, baby je t’aime

Elo lo ma je baby?

Tell me Wetin I go do because I need you more

 

Mon bebe, come hold my hand

Na where you Dey Dey, na there I go Dey

You’re my sherry, koko, koko

You’re my sherry, koko, koko

 

Baby, lemme sing

Charoro, charoro, charoro

Baby, lemme sing

Charoro, charoro, charoro

Woah, woah

Charoro, charoro, charoro

Just the

Charoro, charoro, charoro

 

Some other guys them wan toast you

Bbut you no give them face

You no give them no attention

(No attention)

 

Anytime wey I Dey with you

You Dey give me peace of mind, you no put me under pressure

When Monday no Dey you go Dey

When yaws Dey you no go run away

Baby no go use me play

I give you loving every night and day, wo, wo

 

Obi chikolobi obi, ay

Ada say she go Dey for me, eh

Sey she go give me all the loving

She no go do me koni koni

 

Mon bebe, come hold my hands

Na where you Dey Dey

Na there I go Dey

 

You are my sherry, koko, koko

You are my sherry, koko, koko

 

Baby, please

Charoro, charoro, charoro

You don’t say I need you

Charoro, charoro, charoro

You, my baby

Charoro, charoro, charoro (Baby, baby)

Charoro, charoro, charoro (Oh, oh)

 

Mon bebe, come hold my hands (Hold my hands)

Na where you Dey Dey

Na there I go Dey

 

You are my sherry, koko, koko

You are my sherry, koko, koko

You are my sherry, koko, koko (Charoro, charoro, charoro)

You are my sherry, koko, koko (Charoro, charoro, charoro)

mp3 button

Subscribe to MX TV

Do you find Morexlusive useful? Click here to give us five stars rating!

Leave a Comment